"Hey Uncle"
— iculwa ngu Shatta Wale
"Hey Uncle" ingoma edlalwa ku-i-ghanian ekhishwe ngo-20 september 2024 esiteshini esisemthethweni selebula yokurekhoda - "Shatta Wale". Zitholele ulwazi olukhethekile mayelana ne-"Hey Uncle". Thola iculo lengoma elithi Hey Uncle, okuhunyushiwe, namaqiniso engoma. Iholo kanye Ne-Net Worth kuqoqwa uxhaso neminye imithombo ngokocezu lolwazi olutholakala ku-inthanethi. Ingoma ethi "Hey Uncle" ivele kangaki kumashadi omculo ahlanganisiwe? I-"Hey Uncle" iyividiyo yomculo eyaziwa kakhulu ethathe indawo kumashadi aphezulu adumile, njengezingoma eziphezulu ezingu-100 Ghana, Izingoma eziphezulu ezingu-40 i-ghanian, nokuningi.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Hey Uncle" Amaqiniso
"Hey Uncle" isifinyelele ukubukwa okungu-203.2K sekukonke nokuthandwa okungu-6.3K ku-YouTube.
Ingoma ihanjiswe ngo-20/09/2024 futhi yachitha amaviki angu-31 kumashadi.
Igama lokuqala levidiyo yomculo lithi "HEY UNCLE".
"Hey Uncle" ishicilelwe ku-YouTube ngo-20/09/2024 03:18:13.
"Hey Uncle" Lyric, Abaqambi, Ilebula Yokurekhoda
HEY UNCLE LYRICS
VERSE 1
Paq light my Cuban
My money dey call
Ghetto youth richman now abi new man susupons dey bore
You see seh you no fi talk now you run ejo fue ete court
You no dey hear dem dey call me superhuman cos if I turnot
Ago do things you no see in human 2 six and loss
You see seh you shy
Now you dey see we won,shut up for der
Paq make I tell dem
nna am3 f33 tumo bond3
I keep telling dem whoalla dem ah jon d3
Soon dem go dey run and come beg
If ano charge like somadem go hung deh
You see my boy with de bag for de back der
He no dey laugh too much he dey K) t3 ,K) t3
You no fi touch my pocket, pocket
CHORUS
Hey unkle we dey street
Stop dis jon life and p3p3
See unkle today too
My prayman life
Baa ha ne oye s3k3
VERSE 2
I say leave me ,leave me
Paq make I tell dem
You all loose guard for here
You dey see de system you no fi condemn but me ago fi tell dem
nothing dem go do when dem try we go burn dem
fuck your big man
I get big man weh dey solve our problem
So keep your distance
Brutally honest Jah fire dey burn dem
Who be dis one
Clear road
You no see say wi confirm money come inna millions
you ban celebrities hey hungry men
shi n3 f33 n3 nuo kp3
God go judge dis olulumen
Ebi Shatta dey talk
What?
you no fi do teee
CHORUS
Hey unkle we dey street
Stop dis jon life and p3p3
See unkle today too
My prayman life
Baa ha ne oye s3k3
Music by Shatta Wale SAFA ALBUM (C)
; Shatta Movement Empire
For Bookings: shattamovement@
#ShattaWale #SHATTAMUSIC #GhanaMusic
PLEASE NOTE: Unauthorized upload of this video unto any YouTube channel is
;(C)
; Shatta Movement
;
Subscribe to my YouTube Channel -
Follow me on Twitter -
Like my Facebook Page -
Follow me on Instagram -
Channel managed by SM4LYF