"Notorious"
— iculwa ngu Mr Eazi
"Notorious" ingoma edlalwa ku-owasenigeria ekhishwe ngo-28 okthoba 2023 esiteshini esisemthethweni selebula yokurekhoda - "Mr Eazi". Zitholele ulwazi olukhethekile mayelana ne-"Notorious". Thola iculo lengoma elithi Notorious, okuhunyushiwe, namaqiniso engoma. Iholo kanye Ne-Net Worth kuqoqwa uxhaso neminye imithombo ngokocezu lolwazi olutholakala ku-inthanethi. Ingoma ethi "Notorious" ivele kangaki kumashadi omculo ahlanganisiwe? I-"Notorious" iyividiyo yomculo eyaziwa kakhulu ethathe indawo kumashadi aphezulu adumile, njengezingoma eziphezulu ezingu-100 ENigeria, Izingoma eziphezulu ezingu-40 owasenigeria, nokuningi.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Notorious" Amaqiniso
"Notorious" isifinyelele ukubukwa okungu-12.5K sekukonke nokuthandwa okungu-384 ku-YouTube.
Ingoma ihanjiswe ngo-28/10/2023 futhi yachitha amaviki angu-0 kumashadi.
Igama lokuqala levidiyo yomculo lithi "MR EAZI - NOTORIOUS (OFFICIAL AUDIO)".
"Notorious" ishicilelwe ku-YouTube ngo-27/10/2023 02:00:35.
"Notorious" Lyric, Abaqambi, Ilebula Yokurekhoda
Produced by Kel-P with an assist from
;guitarist AoD, who previously played on Mr Eazi’s 2018 “Miss You Bad,” “Notorious” is Mr Eazi at his most
;The playful bop furthers the transitional movement begun with “Chop Time, No Friend.” “I am making things lighter and softening up the message,” Mr Eazi
;“The first four tracks are not my usual [sound]. So here I wanted to bring you something more
;I wanted to pass the same message from tracks 1-4, but in a more playful way.”
Download & Stream:
Lyrics
Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress
I just want kpalansh
I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make i chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah
I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and i don't forgive
Vegetarian but i want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But i be
;yeye
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Follow Mr Eazi
Facebook:
Twitter:
SoundCloud:
Instagram:
Web:
YouTube:
#MrEaziNotorious #theevilgenius