"Happy Day"
— iculwa ngu Yemi Alade
"Happy Day" ingoma edlalwa ku-owasenigeria ekhishwe ngo-26 july 2024 esiteshini esisemthethweni selebula yokurekhoda - "Yemi Alade". Zitholele ulwazi olukhethekile mayelana ne-"Happy Day". Thola iculo lengoma elithi Happy Day, okuhunyushiwe, namaqiniso engoma. Iholo kanye Ne-Net Worth kuqoqwa uxhaso neminye imithombo ngokocezu lolwazi olutholakala ku-inthanethi. Ingoma ethi "Happy Day" ivele kangaki kumashadi omculo ahlanganisiwe? I-"Happy Day" iyividiyo yomculo eyaziwa kakhulu ethathe indawo kumashadi aphezulu adumile, njengezingoma eziphezulu ezingu-100 ENigeria, Izingoma eziphezulu ezingu-40 owasenigeria, nokuningi.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Happy Day" Amaqiniso
"Happy Day" isifinyelele ukubukwa okungu-275.7K sekukonke nokuthandwa okungu-406 ku-YouTube.
Ingoma ihanjiswe ngo-26/07/2024 futhi yachitha amaviki angu-2 kumashadi.
Igama lokuqala levidiyo yomculo lithi "YEMI ALADE - HAPPY DAY - AUDIO".
"Happy Day" ishicilelwe ku-YouTube ngo-26/07/2024 02:01:06.
"Happy Day" Lyric, Abaqambi, Ilebula Yokurekhoda
Effyzzie Music Group presents the track "Happy Day" by Afrobeat superstar Yemi Alade off her new album "Rebel Queen"
Rebel Queen available :
YEMI ALADE ON TOUR
Dates:
ATL - 31 AUG 2024
Paris - 21 SEPT 2024 (ZENITH)
Lyrics
My bobo don break my heart
E don play me like football
I don call the next bobo I no send oh
Omo omo my landlord don they knock
E want make I pack comot
I don waka go lagos I no send oh
I go dey bellefull bellefull
Nothing you fit to fit to do
I’m gonna be happy all day
Make nobody jealousy jealousy
Nothing way you go fit to do
I’m gonna be happy all day
I don’t mind if I wake up with one thousand and tomorrow na 2 billion
It’s still a happy day
For my mind , I go still get 2 billon,
But right now na 10 thousand
Still a happy day
Whether today or tomorrow we go jaye
We go they outside
Whether today or tomorrow we go jaye
We go they outside
I don’t mind if e nepa no they
My invater go dey
I go still they shine bright
Omo I go hiphop hooray
I no they worry my mind
I just won live my life
Omo na my happiness consign me
I go they bellefull bellefull
Nothing you fit to fit to do
I’m gonna be happy all day
Make nobody jealousy jealousy
Nothing way you go fit to do
I’m gonna be happy all day
I don’t mind if I wake up with one thousand and tomorrow na 2 billion
It’s still a happy day
For my mind I go still get 2 billion
But right now na ten thousand
Still a happy day
Whether today or tomorrow we go jaye
We go they outside
Whether today or tomorrow we go jaye
We go they outside
(C) 2024 Effyzzie Music Group
#YemiAlade #rebelqueen #happyday